Rush French translation

Ayra Starr

Translate to

Oh-oh (Vibez)
Oh-oh (Vibez)
Tatari
Ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa

Sabi girl n'aime pas trop parler
Sabi girl no dey too like talk
Les animaux sont sous forme humaine
Animals dey in human form
Padi man, personne n'aime le travail
Padi man, nobody like work
Mais il faut se démener si on veut couper
But you must hustle if you wan chop
Ce n'est pas fini, ils veulent nous combattre
E no finish, dem wan fight us
S'ils courent, ils ne peuvent pas rattraper leur retard.
If dem dey run, dem no fit catch up
Je ne prétends pas être trop vertueux.
I no dey form say I too righteous
Ne venez pas faire semblant d'être comme nous
No come dey form say you too like us

Je n'ai pas de temps à perdre avec la haine et les mauvaises énergies.
Me no get the time for the hate and the bad energy
Je ne pense qu'à mon argent.
Got my mind on my money
Je te ferai danser comme Poco Lee
Make you dance like Poco Lee
Vert uniforme comme le brocoli
Steady green like broccoli
Je continue mon travail, je ne veux pas entendre ce qu'ils veulent me raconter.
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
L'argent est mon fantasme
Kudi na my fantasy
Ils veulent vérifier si mon robinet n'est pas ouvert trop vite.
Dem wan dey check if my tap e no rush

Mais il se précipite, il se précipite bien, il est beaucoup
But e dey rush, e dey rush well well, e be much
Dieu fait mon robinet, il se précipite (mm)
Na God dey make my tap, e dey rush (mm)
L'argent que nous touchons, ouais
The kind money we touch, yeah
Il se précipite, il se précipite bien, il est beaucoup
E dey rush, e dey rush well well, e be much
C'est pas du battage médiatique, tout le monde écrase
No be hype, everybody dey crush
Avec nous, pas de temps à perdre (avec nous, pas de temps à perdre)
There′s no dulling with us (there's no dulling with us)

Beau-père
Pa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (ouais)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-lari-pa
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-pa

Laissez-moi tranquille, je vais au Ghana (ouais)
Jọ fun mi japata, I dey go Ghana (yeah)
Tu ne touches jamais, tu fais le papa (ouais)
You never touch, you dey form papas (yeah)
Quel genre d'argent n'avons-nous jamais vu auparavant ?
Which kind money we never see before?
Kosi elomi, tu me fais sentir que je suis le seul
Kosi elomi, got me feeling I′m the one
Aje, aje, aje, ne pourra jamais m'enlever mon gâteau, aje
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
Tu ne peux pas compter ma grâce
You can't count my grace
Je reste dans ma voie, ma voie
I just dey my lane, my lane

Je n'ai pas de temps à perdre avec la haine et les mauvaises énergies.
Me no get the time for the hate and the bad energy
Je ne pense qu'à mon argent.
Got my mind on my money
Je te ferai danser comme Poco Lee
Make you dance like Poco Lee
Vert uniforme comme le brocoli
Steady green like broccoli
Je continue mon travail, je ne veux pas entendre ce qu'ils veulent me raconter.
Steady on my grind, no wan hear what they wan telly me
L'argent est mon fantasme
Kudi na my fantasy
Ils veulent vérifier si mon robinet n'est pas ouvert trop vite.
Dem wan dey check if my tap e no rush

Mais il se précipite, il se précipite bien, il est beaucoup
But e dey rush, e dey rush well well, e be much
Dieu fait mon robinet, il se précipite
Na God dey make my tap, e dey rush
L'argent que nous touchons, ouais
The kind money we touch, yeah
Il se précipite, il se précipite bien, il est beaucoup
E dey rush, e dey rush well well, e be much
C'est pas du battage médiatique, tout le monde écrase
No be hype, everybody dey crush
Avec nous, pas de temps à perdre (avec nous, pas de temps à perdre)
There's no dulling with us (there′s no dulling with us)

Parce qu'il se précipite, il se précipite bien, il est beaucoup
′Cause e dey rush, e dey rush well well, e be much
Dieu fait mon robinet, il se précipite
Na God dey make my tap, e dey rush
L'argent que nous touchons (oh)
The kind money we touch (oh)
Il se précipite, il se précipite bien, il est beaucoup
E dey rush, e dey rush well well, e be much
C'est pas du buzz, tout le monde craque (ooh-ah)
No be hype, everybody dey crush (ooh-ah)
Avec nous, pas de temps à perdre (pas de temps à perdre)
There's no dulling with us (there′s no dulling)

Ouais, ouais
Yeah, yeah
Ouais, ouais
Yeah, yeah
Mm, ahh
Mm, ahh

Powered by musixmatch

Popular Ayra Starr Lyrics