Translate to
(Pon pon PON')
(Pon′, Pon', Pon′)
Funkil funkila
(Funkula, funkula)
Je suis celui qui nettoie ta maison
Na me wey dey clean una house
Je suis celui qui lave ta voiture
Na me wey dey wash una car
Je suis celui qui cuisine ununu
Na me wey dey cook ununu
C'est moi qui lave tes habits
Na me wey dey wash una cloth
C'est moi travail dans ta boutique
Na me wey dey work for your shop
Je suis celui qui a colporté ununu
Na me wey dey hawk ununu
Je ne suis qu'une commune personne
I be common person
Mais mon Bonheur sera toujours mienne
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Tout le monde à un rôle
Everybody get role
Cela ne veut pas dire que ton rôle dépasse le mien
No mean say your own role, pass my own (pass my own)

Car c'est en Dieu j'ai posé tout ma foie
Because na God I dey put all my faith
Du manger dans mon plat
Food for my plate
F fit non ne me coupe pas
E fit no do me chop
Mmm, équilibre
Mm, balanso
Même si les choses ne vont pas dans mon sens
Even as things no dey go my way
Même en jours je ne reçois rien du tout
Even in days I no get nothin' at all
Mmm, équilibre
Mm, balanso
C'est moi qui conduis ton bus
Na me wey dey drive your bus
c'est moi qui conduis ta moto
Na me wey drive your keke
Mmm, équilibre
Mm, balanso
C'est moi qui cours en rond
Na me wey dey run around
je fais le boulot
Na me dey do the job