Translate to
Napji assure grave !
Napji killing this one
(Le pire)
(Baddest)
On dirait que tu parles trop.
E be like you don dey talk too much
Conversation futile, tu parles à qui parle
Small talk, you don dey talk who talk
Cinq
Fem
(Le pire)
(Baddest)
Oh là là, tu en fais trop !
Oboy, you don dey do too much
Conversation banale, tu ne regardes pas qui parle
Small talk, you don dey look who talk
Cinq
Fem
(Et le plus méchant)
(And di baddest)
Personne qui cherche la pitié
Person wey dey find the pity
Omo ne me donne pas de petits morceaux
Omo no dey give me itty bitty
Appelle-moi, tu veux savoir 30BG
Just call me, you wan know 30BG
Tu reconnaîtras 30BG quand tu verras 30BG.
You go know 30BG, when you see 30BG
Vous qui cherchez la pitié
You wey dey find the pity
Dis à Odogwu qu'on aime faire la fête
Tell odogwu say we like to party
Appelle-moi, tu veux savoir 30BG
Just call me, you wan know 30BG
Tu reconnaîtras 30BG quand tu verras 30BG.
You go know 30BG when you see 30BG
Euh-euh-euh-euh-euh-euh-euh-euh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Dites-lui de m'appeler
Make una tell am to call me
Euh-euh-euh-euh-euh-euh-euh-euh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Pourquoi viennent-ils para, para, para ?
Why dem come dey para, para, para?
Pour moi
Para for me
Pourquoi tout le monde vient ici, para, para, para ?
Why everybody come dey para, para, para?
Pour moi
Para for me
Pourquoi viennent-ils para, para, para ?
Why dem come dey para, para, para?
Pour moi
Para for me
Nawa 30BG, on y va para, para, para
Nawa 30BG, we go para, para, para
Ils vont te tuer
Dem go para for you
Avant que la situation ne devienne sérieuse
Before the, before the matter get serious
Avant que toute cette affaire ne devienne dangereuse
Before the, whole matter gets dangerous
Vous devez veiller à ne pas trop en dire.
You need to make sure you don′t say too much
Parce que si tu en dis trop, je peux te tomber dessus.
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
Vous voyez, j'ai des fans qui sont para gan
You see seh I get fans wey dey para gan
Tu vois, mon propre G-Wagon
You see seh my own G pass G-Wagon
Mon pote, je lance des tendances, pas une star de Twitter
My nigga, I set trends, no Twitter star
Je recrute des hommes, je ne recrute pas des garçons
I get men, I no dey gather boys
Je vis ma vie, les hommes la transforment en tireurs à vue
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
Quand je dis que c'est moi qui leur donne la vie
When me say na me dey give them life
Ils vont me dire qui leur donne de l'esprit, leur donne de l'esprit
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Je vis ma vie, les hommes la transforment en tireurs à vue
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
Quand je dis que c'est moi qui leur donne la vie
When me say na me dey give them life
Ils vont me dire qui leur donne de l'esprit, qui leur donne de l'esprit
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Euh-euh-euh-euh-euh-euh-euh-euh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Dites-lui de m'appeler
Make una tell am to call me
Euh-euh-euh-euh-euh-euh-euh-euh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Pourquoi viennent-ils para, para, para ?
Why dem come dey para, para, para?
Pour moi
Para for me
Pourquoi tout le monde vient ici, para, para, para ?
Why everybody come dey para, para, para?
Pour moi
Para for me
Arrêtez, arrêtez, arrêtez
Para, para, para
Pour moi
Para for me
Napji assure grave !
Napji killing this one
