Translate to
(ob')
(Ob′)
(Móvel)
(Obah)
Todas as bênçãos que vêm em meu caminho
All of the blessings wey dey come my way
(Correr)
(Run)
Erima, isso é tudo
Erima, jeka jo koko tua
Faça você não ceder (não ceder)
Make you no go relent (no go relent)
A maneira como você ju'badi é imprópria
The way you ju'badi improper
Shey você quer coletar? (hmm-mm)
Shey you want to collect? (Hmm-mm)
Você sabe que eu consigo conectar (conectar)
You know I get the connect (connect)
Ele, seu corpo queima oh (fogo oh)
Ele, your body fire oh (fire oh)
Carregue o fogo e encaixe meu pneu oh (pneu oh)
Carry fire wey fit flat my tyre oh (tyre oh)
Chame todos os meus homens, faça-os bola para fora (bola para fora)
Call all my men dem, make dem ball out (ball out)
Esta noite, eu quero ligar para ela (ligar para ela)
Tonight, I want to call her (call her)
Igbadun é importante (importante)
Igbadun is important (important)
Desfrutar é importante
Igbadun is important
Você não vê que estamos cruzando fronteiras (fronteiras)
You no see we are crossing borders (borders)
A magia, nós dey shun am (shun am)
The magic, we dey shun am (shun am)
Todos os meus caras são ballers (ballers)
All of my guys are ballers (ballers)
Mais balão pro meu cantinho
More balloon for my corner
Eles não podem me dizer nada (nada)
They can′t tell me nothing (nothing)
Eles não podem igualar minha energia (energia)
Thеy can't match my energy (energy)
Balling na coisa normal (coisa normal)
Balling na normal thing (normal thing)
Cruzeiro, Aston Martin (Martin)
Cruising, Aston Martin (Martin)
Todas as bênçãos wey-dey-vem-meu caminho (wey dey vêm em meu caminho)
All of thе blessings wey dey come my way (wey dey come my way)
São todos de Deus
They are all from God
E, se eles tentarem conversar
And if dem try to talk
E vá queimá-los como água quente oh (como água quente oh), água quente oh
E go burn them like hot water oh (like hot water oh), hot water oh
É melhor você olhar bem, k'oto sodaa oh (k'oto sodaa oh), k'oto sodaa oh
You better look well, ko to soda oh (ko to soda oh), ko to soda oh
Contando minha bênção titi d'ola oh (oh-oh, ohh)
Counting my blessing titi d'ola oh (oh-oh, ohh)
Oya na gafanhoto
Oya na grasshopper
Emi n'ikan eu ser padrinho oh (eu ser padrinho oh)
Emi nikan, I be godfather oh (I be godfather oh)
eu ser o padrinho oh (uh-uh, uh-uh, uh)
I be the godfather oh (uh-uh, uh-uh, uh)
Eu não brinco com minha paz de espírito (de espírito)
I no dey joke with my peace of mind (of mind)
Passe-me o igbo, faça eu me sentir bem (tudo bem)
Pass me the igbo, make I feel alright (alright)
Quando estou com você, estou com você por toda a vida
When I′m with you, I′m with you for life
Garota, eu quero apitar a noite toda (a noite toda)
Girl, me, wanna blow your whistle all night (all night)
Baby, coloque suas preocupações em mim (preocupe-se em mim)
Baby, put your worries all on me (worries all on me)
Eu quero na dinheiro (na dinheiro)
I want to na' money (na′ money)
Chame todos os meus homens, faça-os bola para fora (bola para fora)
Call all my men dem, make dem ball out (ball out)
Esta noite, eu quero ligar para ela (ligar para ela)
Tonight, I want to call her (call her)
Igbadun é importante (importante)
Igbadun is important (important)
Desfrutar é importante
Igbadun is important
Você não vê que estamos cruzando fronteiras (fronteiras)
You no see we are crossing borders (borders)
A magia, nós dey shun am (shun am)
The magic, we dey shun am (shun am)
Todos os meus caras são ballers (ballers)
All of my guys are ballers (ballers)
Mais balão pro meu cantinho
More balloon for my corner
Eles não podem me dizer nada (nada)
They can't tell me nothing (nothing)
Eles não podem igualar minha energia (energia)
Thеy can′t match my energy (energy)