Translate to
Mon bébé, oui, oui
My baby, jo, jowo
Non, s'il vous plaît.
Jo, jowo
Mon bébé, oui, oui
My baby, jo, jowo
Mon bébé, oui, oui
My baby, jo, jowo
S'il te plaît
Jowo
Une fois, trois gbosa pour les deux personnes qui t'ont mis au monde
One time, three gbosa for the two person wey born you
Je ne veux pas te perdre, chai, ils ne m'ont pas bien élevé
I no go want to try lose you, chai, dem no born me well
Je ne peux pas me permettre de m'occuper de tes affaires, dis "Je ne le fais pas".
I no fit tire for your matter lai lai, say "I no do"
Soudain, l'homme se calme, l'homme se calme pour toi seul, ouais
Suddenly man a calm down, man down for only you, yeah
Beaucoup d'hommes essaient de te faire pleurer
Many-many man dey try to whine you
Ça ne me dérange pas vraiment, ils ne font que se plaindre.
I no really mind, dey just dey whine ni
Beaucoup de filles essaient de me faire pleurer
Many-many girl dey try to whine me
Bébé, ne t'en fais pas, ils ne font que se plaindre.
Baby, no go mind, dem just dey whine ni
Beaucoup d'hommes essaient de te faire pleurer
Many-many man dey try to whine you
Mais ça ne me dérange pas vraiment, ils ne font que se plaindre.
But I no really mind, dey just dey whine ni
Beaucoup de filles essaient de me faire pleurer
Many-many girl dey try to whine me
Bébé, ne t'en fais pas, ils ne font que se plaindre.
Baby, no go mind, dem just dey whine ni
Alors je dis : Jo oh, jowo
So me say, "Jo oh, jowo"
Regarde-moi dans les yeux, oh bébé, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Veux-tu être ma femme, oh bébé ? Jowo
Will you be my wife, oh baby? (Jowo)
Bébé, oya raga-raga-raga bo mi
Baby, oya raga-raga-raga bo mi
Jo oh, javanais
Jo oh, jowo
Regarde-moi dans les yeux, oh bébé, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Veux-tu être ma femme, oh bébé ? Jowo
Will you be my wife oh baby? Jowo
Bébé
Baby
Non, s'il vous plaît.
Jo, jowo
Mon bébé, oui, oui
My baby, jo, jowo
Mon bébé, oui, oui
My baby, jo, jowo
S'il te plaît
Jowo
Amen, venez à nous.
Amina, zo mana
Répondez-moi, s'il vous plaît, détendez-vous.
Answer me joor, jen sinmi na
E be like you be my destin na
E be like you be my destiny na
Ce genre d'amour, il n'y en a pas d'autre pareil
This kind of love, e no dey similar
Amen, ma chère.
Amina, mutu mia
Je t'aime vraiment, écoute-moi aussi.
Mo la e gan, gbo t′emi na
Non-non-non, mi o rin kakiri mo
No-no-no, mi o rin kakiri mo
Sun momi girl, bébé, parle-moi maintenant
Sun momi girl, baby, speak to me now
Beaucoup d'hommes essaient de te faire pleurer
Many-many man dey try to whine you
Ça ne me dérange pas vraiment, ils ne font que se plaindre (oh-oh, les hommes, je ne me plains pas de vous)
I no really mind, dey just dey whine ni (oh-oh, men, I no dey whine you)
Beaucoup de filles essaient de me faire pleurer
Many-many girl dey try to whine me
Bébé, ne t'en fais pas, ils ne font que se plaindre.
Baby, no go mind, dem just dey whine ni
Beaucoup d'hommes essaient de te faire pleurer
Many-many man dey try to whine you
Mais ça ne me dérange pas vraiment, ils ne font que se plaindre (oh-oh, les hommes, je ne me plains pas de vous)
But I no really mind, dey just dey whine ni (oh-oh, men, I no dey whine you)
Beaucoup de filles essaient de me faire pleurer
Many-many girl dey try to whine me
Bébé, ne t'en fais pas, ils ne font que se plaindre.
Baby, no go mind, dem just dey whine ni
Alors je dis : Jo oh, jowo
So me say, "Jo oh, jowo"
Regarde-moi dans les yeux, oh bébé, jowo
Lo-look into my eyes, oh baby, jowo
Veux-tu être ma femme, oh bébé ? Jowo
Will you be my wife, oh baby? (Jowo)
Bébé, oya raga-raga-raga bo mi
Baby, oya raga-raga-raga bo mi
Jo oh, javanais
Jo oh, jowo
Regarde-moi dans les yeux, oh bébé, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Veux-tu être ma femme, oh bébé ? Jowo
Will you be my wife, oh baby? Jowo
Bébé, oya raga-raga-raga bo mi
Baby, oya raga-raga-raga bo mi
Non, s'il vous plaît.
Jo, jowo
Mon bébé, oui, oui
My baby, jo, jowo
Mon bébé, oui, oui
My baby, jo, jowo
S'il te plaît
Jowo
(Napji assure grave sur ce coup-là)
(Napji killing this one)
Non, s'il vous plaît.
Jo, jowo
Mon bébé, oui, oui
My baby, jo, jowo
Mon bébé, oui, oui
My baby, jo, jowo
S'il te plaît
Jowo
(Magic Boy, vas-y doucement avec le rythme)
(Magic Boy, take it easy on the beat)
