Translate to
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, porter à la taille
Ah, carry for waist
Jésus, Jésus
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, porter à la taille
Ah, carry for waist
Jésus, Jésus
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, porter à la taille
Ah, carry for waist
Un jour pour le voleur, un jour sur deux pour moi
One day for the thief, every other day for me
Je vais fumer du chimiri, boire de l'oshimiri
I go smoke chimiri, drink oshimiri
Eh, jigiji, jigiji, jigiji, jigiji, oui o, j'ai mis du CBD
Eh, jigiji, jigiji, jigiji, jigiji, yes o, I put CBD
E dey relax body (ah-ahn)
E dey relax body (ah-ahn)
Paix et harmonie, allez voir mon
Peace and harmony, go check my
Argent long o, argent long o, argent long o, euh
Money long o, money long o, money long o, uh
Milli', milli', milli', milli', mi'
Milli′, milli', milli′, milli', mi'
À quoi me sert l'argent ?
Wetin I dey use money for?
Tout ça n'est pas sérieux
All of una no serious
Comment pouvons-nous prendre en compte les préoccupations de chacun ?
How e take concern anyone?
Milli', milli', milli', milli', mi'
Milli′, milli′, milli', milli′, mi'
Commot pour mes chaussettes jaunes Louis V'
Commot for my yellow Louis V′ socks
170 national', national'
170 milli', milli′
Jésus, oh, le dada qui est dans ma tête oh
Jesú chai o, the dada wey dey my head o
Dispersez mes ennemis, confondez-les avec de petites choses
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesú chai o, je prends de mauvaises décisions
Jesú chai o, I'm making wrong decisions
Chaque fois que je te vois, chaque fois que je te vois
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jésus, Jésus
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na deux personnes quelque chose qu'elle porte à la taille
Na two people something she carry for waist
Jésus, Jésus
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na deux personnes quelque chose qu'elle porte à la taille
Na two people something she carry for waist
Moi, je ne joue pas avec mon argent.
Me I no dey gree play with my money
La façon dont tu me le demandes
The way you collect it from me
Je veux caresser ton corps
I want to romance your body
Le secret du romantisme
Ọlọ'paá romance onye ohi
Omah Lay, oh mon Dieu, oh mon Dieu
Omah Lay omemma, omemma
Oh là là, oh là là.
Omemma, omemma
Je vais te couvrir de dollars
I will spray you in dollars
Renvoyez votre dos à l'expéditeur
Throw your back-back to sender
Et nyash wey big naim soit ikebe o, ikebe, o, je-
Na nyash wey big naim be ikebe o, ikebe, o, i-
Et nyash nous sommes vraiment naim be ikebe o, ikebe
Na nyash wey real naim be ikebe o, ikebe
Prenez la protéine, secouez votre boisson gazeuse, buvez-la.
Take the protein′, shake your soft ikebe o, ikebe o
En attendant de tuer Samson ? Et toujours ikebe o (ikebe o)
Wetin′ kill Samson? Na still ikebe o (ikebe o)
Jésus, oh, le dada qui est dans ma tête oh
Jesú chai o, the dada wey dey my head o
Dispersez mes ennemis, confondez-les avec de petites choses
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesú chai o, je prends de mauvaises décisions
Jesú chai o, I'm making wrong decisions
Chaque fois que je te vois, chaque fois que je te vois
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe
Jésus, Jésus
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na deux personnes quelque chose qu'elle porte à la taille
Na two people something she carry for waist
Jésus, Jésus
Jesú, Jesú
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na deux personnes quelque chose qu'elle porte à la taille
Na two people something she carry for waist
Jésus, Jésus
Jesú, Jesú
Tu es fou, tu sais
You′re crazy, you know