Translate to
Dangote, Dangote
Dangote, Dangote
Dangote todavía encuentra dinero.
Dangote still dey find money o
Sin nivel
No level
Sin nivel
No level
Son Kel P Vibes
It′s Kel P Vibes
Dangote, Dangote
Dangote, Dangote
Dangote todavía encuentra dinero.
Dangote still dey find money o
No estoy, no estoy
I no dey, I no dey
Ya no duermo con el dinero.
I no dey sleep on the money o
¿Quién soy yo?
Who I be?
¿Quién soy yo?
Who I be?
¿Por qué no voy a buscar dinero?
Wey make I no go find money o
No envío a nadie
I no dey send anybody o
Yo estoy corriendo, corriendo, corriendo
Me I dey hustle gan gan
Tiza
Choko
Te hago apresurarte, ma lo go
Make you hustle, ma lo go
Yo no soy olodo, yo no soy bolo
I no be olodo, I no be bolo
Uhh Omo to ba lo foco
Uhh Omo to ba lo foco
Voy a mostrarte mi color
I go show you my color
Me están matando en la cabeza.
Shey wan ro kpe mi l'opolo
Has estado aquí por un tiempo
Emi gan gan mo yan wan bolo
El asunto es abundante
The matter plenty
Lo siento mucho.
Enu mi ole soto
Oh, no, no, oh
Oh no no o
Haz que te escuchen bien, bien.
Make una listen well well
Cuando me esfuerzo y me apresuro
When I dey strive and I dey hustle
¿Qué estoy buscando?
Wetin I dey find?
Kalluba lo encuentro
Kalluba I dey find
Cuando me muevo de un lugar a otro
When I dey move from place to place
¿Qué estoy buscando?
Wetin I dey find?
Na el dólar que encuentro
Na the dollar I dey find
Y yo no hago sí sí
And I don do yes yes
Sí, sí
Yes, yes
Y mucha gente no me lo dice
And many people don tell me
No, no
No, no
No, no
No, no
Hoy es tu turno.
Oni lati lowo o
Odi don don
Odi don don
La cabeza de mi madre está tan feliz.
Ori iyami o bi mo doyo
¿Es porque lo hago por amor?
Is it because I dey do am for love
Si consigo dinero en efectivo voy a Jaiye Lokpopo
If I get cash I go jaiye lokpopo
Te daré dinero en efectivo y seré tu patrocinador.
I go give you cash, I go be your sponsor
Madre mía, eres mi alegría.
Moni iyami o bi mo doyo
¿Es porque lo hago por amor?
Is it because I dey do am for love
Si gano dinero, ya lo sabrás.
If I get money, you go know o
Todavía me apresuro hasta que venga tu reino.
Still I go hustle till thy kingdom come
Porque, porque
Because, because
Dangote, Dangote
Dangote, Dangote
Dangote todavía encuentra dinero.
Dangote still dey find money o
No estoy, no estoy
I no dey, I no dey
Ya no duermo con el dinero.
I no dey sleep on the money o
¿Quién soy yo?
Who I be?
¿Quién soy yo?
Who I be?
¿Por qué no voy a buscar dinero?
Wey make I no go find money o
No envío a nadie
I no dey send anybody o
Yo estoy corriendo, corriendo, corriendo
Me I dey hustle gan gan
Tiza
Choko
Te hago apresurarte, ma lo go
Make you hustle, ma lo go
Yo no soy olodo, yo no soy bolo
I no be olodo, I no be bolo
Uhh Omo to ba lo foco
Uhh Omo to ba lo foco
Voy a mostrarte mi color
I go show you my color
Me están matando en la cabeza.
Shey wan ro kpe mi l′opolo
Has estado aquí por un tiempo
Emi gan gan mo yan wan bolo
El asunto es abundante
The matter plenty
Lo siento mucho.
Enu mi ole soto
Realmente sé de lo que estoy hablando.
Emi gan gan lo mo ton so
Abi, ¿te olvidas de decir que soy la gorgona?
Abi you forget say I be the gorgon
También tienes un gong en un gong.
Mo man korin gongon lori gongon
También tienes un gong en un gong.
Mo man korin gongon lori gongon
Bere Lowo Kel P
Bere lowo Kel P
Por la marea alta, la marea alta
Tori owun gongon lolu gongon
Me voy a gongon
Bami lu gongon
Dangoteeeeeee
Dangoteeeee
Mi dinero ro ro
Ma money ro ro
Mi dinero es si
Ma money ye ye
Mi dinero ro ro
Ma money ro ro
¿Quién soy yo para venir a dormir? Oh, no.
Who I be to come dey sleep oh no
Ven a dormir, sí.
Come dey sleep ye ye
Yo soy Ji Masuun.
Mo ni Ji Masuun
Alakija está buscando dinero
Alakija dey find money
Dangote está buscando dinero.
Dangote dey find money o
Otedola está buscando dinero
Otedola dey find money
¿Por qué no voy a buscar dinero?
Why me no go find money o
Es ganar dinero
Eh ehn find money
Adeleke está buscando dinero
Adeleke dey find money o
Adenuga está buscando dinero
Adenuga dey find money
¿Por qué no voy a buscar dinero?
Why me no go find money
Encuentra dinero, encuentra dinero
Find money, find money
