Translate to
Dangote, Dangote
Dangote, Dangote
Dangote cherche toujours de l'argent o
Dangote still dey find money o
Pas de niveau
No level
Pas de niveau
No level
C'est Kel P Vibes
It′s Kel P Vibes
Dangote, Dangote
Dangote, Dangote
Dangote cherche toujours de l'argent o
Dangote still dey find money o
Je ne suis pas là, je ne suis pas là
I no dey, I no dey
Je ne dors pas sur l'argent o
I no dey sleep on the money o
Qui suis-je
Who I be?
Qui suis-je
Who I be?
Wey me fais pas aller chercher de l'argent o
Wey make I no go find money o
Je ne peux pas envoyer quelqu'un
I no dey send anybody o
Moi je dey hâte gan gan
Me I dey hustle gan gan
Craie
Choko
Vous faire bousculer, ma lo go
Make you hustle, ma lo go
Je ne suis pas olodo, je ne suis pas bolo
I no be olodo, I no be bolo
Uhh Omo à bas bas
Uhh Omo to ba lo foco
Je vais te montrer ma couleur
I go show you my color
Ils me rendent dingue.
Shey wan ro kpe mi l'opolo
Vous tenez une montre ici
Emi gan gan mo yan wan bolo
L'affaire abondante
The matter plenty
Je ne suis pas Soto
Enu mi ole soto
Oh non non o
Oh no no o
Vous faire écouter bien bien
Make una listen well well
Quand je m'efforce et que je me hâte
When I dey strive and I dey hustle
Que trouve je ?
Wetin I dey find?
Kalluba, je suis en train de trouver
Kalluba I dey find
Quand je me déplace d'un endroit à un autre
When I dey move from place to place
Que trouve je ?
Wetin I dey find?
Aucun dollar je ne trouve
Na the dollar I dey find
et je ne fais rien pas oui oui
And I don do yes yes
Oui oui
Yes, yes
Et beaucoup de personne ne me disent rien
And many people don tell me
Non non
No, no
Non non
No, no
Aujourd'hui, c'est votre tour.
Oni lati lowo o
Odi don don
Odi don don
La tête de ma mère est si heureuse.
Ori iyami o bi mo doyo
Est ce parce que je le fais par amour
Is it because I dey do am for love
Si je reçois de l'argent je...
If I get cash I go jaiye lokpopo
Je vous donnerai de l'argent, je serai votre sponsor
I go give you cash, I go be your sponsor
Ma mère, tu es ma joie.
Moni iyami o bi mo doyo
Est ce parce que je le fais par amour
Is it because I dey do am for love
Si j'obtiens de l'argent, vous saurez
If I get money, you go know o
Je vais te bousculer jusqu'à ce que ton royaume vienne
Still I go hustle till thy kingdom come
Parce que parce que
Because, because
Dangote, Dangote
Dangote, Dangote
Dangote cherche toujours de l'argent o
Dangote still dey find money o
Je ne suis pas là, je ne suis pas là
I no dey, I no dey
Je ne dors pas sur l'argent o
I no dey sleep on the money o
Qui suis-je
Who I be?
Qui suis-je
Who I be?
Wey me fais pas aller chercher de l'argent o
Wey make I no go find money o
Je ne peux pas envoyer quelqu'un
I no dey send anybody o
Moi je dey hâte gan gan
Me I dey hustle gan gan
Craie
Choko
Vous faire bousculer, ma lo go
Make you hustle, ma lo go
Je ne suis pas olodo, je ne suis pas bolo
I no be olodo, I no be bolo
Uhh Omo à bas bas
Uhh Omo to ba lo foco
Je vais te montrer ma couleur
I go show you my color
Ils me rendent dingue.
Shey wan ro kpe mi l′opolo
Vous tenez une montre ici
Emi gan gan mo yan wan bolo
L'affaire abondante
The matter plenty
Je ne suis pas Soto
Enu mi ole soto
Je sais parfaitement de quoi je parle.
Emi gan gan lo mo ton so
Abi t'as oublié de dire que j suis gorgon
Abi you forget say I be the gorgon
Vous avez aussi un gong sur un gong
Mo man korin gongon lori gongon
Vous avez aussi un gong sur un gong
Mo man korin gongon lori gongon
Bere lowo Kel P
Bere lowo Kel P
En raison de la marée haute, la marée haute
Tori owun gongon lolu gongon
Je vais aller à Gongon
Bami lu gongon
Dangoteeeee
Dangoteeeee
Mon argent ro ro
Ma money ro ro
Mon argent ye ye
Ma money ye ye
Mon argent ro ro
Ma money ro ro
Qui suis je pour venir dormir ?
Who I be to come dey sleep oh no
Venir dormir
Come dey sleep ye ye
Je suis Ji Masuun.
Mo ni Ji Masuun
Alakija trouve l'argent
Alakija dey find money
Dangote a trouvé l'argent
Dangote dey find money o
Otedola a trouvé l'argent
Otedola dey find money
Pourquoi moi je ne trouverais pas l'argent ?
Why me no go find money o
Eh eh trouver l'argent
Eh ehn find money
Adeleke a trouvé l'argent
Adeleke dey find money o
Adenuga a trouvé l'argent
Adenuga dey find money
pourquoi moi je ne trouverai pas l'argent
Why me no go find money
Trouver l'argent, trouver l'argent
Find money, find money
