Translate to
Napji matando a este
Napji killing this one
(El más malo)
(Baddest)
Es como si no hablaras demasiado.
E be like you don dey talk too much
Charla informal, no hablas con nadie que hable
Small talk, you don dey talk who talk
Cinco
Fem
(El más malo)
(Baddest)
Oboy, no haces demasiado
Oboy, you don dey do too much
Charla informal, no mires quién habla
Small talk, you don dey look who talk
Cinco
Fem
(Y el más malo)
(And di baddest)
Persona que encuentra lástima
Person wey dey find the pity
Omo no dey dame nimiedades
Omo no dey give me itty bitty
Solo llámame, quieres saber 30BG
Just call me, you wan know 30BG
Sabrás que tienes 30 BG cuando veas 30 BG
You go know 30BG, when you see 30BG
Tú que encuentras la compasión
You wey dey find the pity
Dile a Odogwu que nos gusta la fiesta.
Tell odogwu say we like to party
Solo llámame, quieres saber 30BG
Just call me, you wan know 30BG
Sabrás que tienes 30 BG cuando veas 30 BG
You go know 30BG when you see 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Hazme decir que me llame
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
¿Por qué vienen dey para, para, para?
Why dem come dey para, para, para?
Para mí
Para for me
¿Por qué viene todo el mundo aquí, para, para, para?
Why everybody come dey para, para, para?
Para mí
Para for me
¿Por qué vienen dey para, para, para?
Why dem come dey para, para, para?
Para mí
Para for me
Nawa 30BG, vamos para, para, para
Nawa 30BG, we go para, para, para
Ellos van por ti
Dem go para for you
Antes de que el asunto se ponga serio
Before the, before the matter get serious
Antes de que todo el asunto se vuelva peligroso
Before the, whole matter gets dangerous
Tienes que asegurarte de no decir demasiado.
You need to make sure you don′t say too much
Porque si hablas demasiado, puedo correr hacia ti.
'Cause if you say too much, I fit to run up on you
Ya ves, tengo fans que son para gan.
You see seh I get fans wey dey para gan
Ya ves mi propio G pasa G-Wagon
You see seh my own G pass G-Wagon
Mi negro, yo marco tendencias, no soy una estrella de Twitter
My nigga, I set trends, no Twitter star
Consigo hombres, no recojo chicos
I get men, I no dey gather boys
Vivo mi vida, el hombre me hace disparar al verme.
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
Cuando digo mi nombre les doy vida
When me say na me dey give them life
Ellos me dirán quién les da importancia, les da importancia
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind
Vive mi vida, hombre, me hacen disparar al verme.
Live my life, man dey turn am to shoot on sight
Cuando digo mi nombre les doy vida
When me say na me dey give them life
Ellos van a decirme quién les da la mente, les da la mente.
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Hazme decir que me llame
Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
¿Por qué vienen dey para, para, para?
Why dem come dey para, para, para?
Para mí
Para for me
¿Por qué viene todo el mundo aquí, para, para, para?
Why everybody come dey para, para, para?
Para mí
Para for me
Para, para, para
Para, para, para
Para mí
Para for me
Napji matando a este
Napji killing this one
