Collateral Damage traducción al Portugués

Burna Boy

Traducir a

Oya dey lá ooo
Oya dey there ooo
Embaixador vai comer (Lá oo)
Ambassador go dey chop (Dey there oo)
E o governador estará comendo (Aí oo)
And governor go dey chop (Dey there oo)
E o presidente vai dey chop (aquele cara dey lá)
And president go dey chop (That guy dey there)
Quando eles dizem para nós pularmos
When dey say make we jump
Nós vamos pular (Dey lá oo)
We go jump (Dey there oo)
Embaixador estará comendo (Eles estão lá oo)
Ambassador go dey chop (Dem dey there oo)
E o presidente estará comendo (Eles estão lá oo)
And president go dey chop (Dem dey there oo)
E o governador vai dey chop (Dey também)
And governor go dey chop (Dey too)
Quando eles dizem que nós pulamos
When they say make we jump
vamos pular
We go jump

Não é por aqui que eles nasceram Jesus
No be for here wey dem born Jesus
eh eh
Ehh ehhh
Meu país problema e passar Jesus
My country problem e pass Jesus
Oh não-não ou
Oh no-no o
Porque na nós somos nosso próprio problema
Because na we be our own problem
eh eh
Ehh ehh
Na quem vai, vem raciocinar bem, bem, bem, bem
Na who go come reason well, well-well-well

ai esta
Oya dey there oo
Embaixador vai comer (Lá oo)
Ambassador go dey chop (Dey there oo)
E o governador vai comer (Eles estão lá oo)
And governor go dey chop (Dem there oo)
E o presidente vai dey chop (aquele cara dey lá oo)
And president go dey chop (That guy dey there oo)
Quando eles dizem que nós pulamos (O dey there oo)
When they say make we jump (O dey there oo)
Nós vamos pular (O dey there oo)
We go jump (O dey there oo)
Algumas pessoas dão cambalhotas (Dem dey lá ooo)
Some people go somersault (Dem dey there ooo)
Eles estão com dor de cabeça, vamos beber panadol (Eles estão lá)
Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
Enquanto isso, o presidente estará comendo (Aí oo)
Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
E o governador vai dey chop
And governor go dey chop

Na quem, na quem dey aqui?
Na who, na who dey here?
Dinheiro está aqui
Money dey here
O ladrão-ladrão vem maior
The thief-thief come major
E se sofrer venha aqui
And if suffer come dey here
As pessoas sofrerem
Suffer yakpa mutukum
Dogudum, que é o povo de Sukum
Dogudum, wey dey people sukum
Correndo, o dinheiro está usando, correndo
Dogudum, money e lo wan dum, dogudum
Sofrer sem um sorriso, um cachorro
Suffer yakpa mutukum, dogudum

Eles vão te perseguir muito bem
Dem go dogum you well well
E eles riem de você bem bem
And dem dey laugh you well well
E eles veem como está bombardeando
And dem they see as e dey shele
Como eles flexionam bem
As dem dey flexure well well
Sim, sim, sim, sim, sim o
Yeah yeah yeah yeah yeah o
Meu povo sofre bem bem
My people suffer well well
A polícia bate na sua cabeça bem bem
Police dey slap your head well well
Com fome, vá embora, bem, bem
Hungry go waya dem well well
Onda onda onda onda onda bem
Welle welle welle welle welle well

ai esta
Oya dey there oo
Embaixador vai comer (Lá oo)
Ambassador go dey chop (Dey there oo)
E o governador vai comer (Eles estão lá oo)
And governor go dey chop (Dem there oo)
E o presidente vai dey chop (aquele cara dey lá oo)
And president go dey chop (That guy dey there oo)
Quando eles dizem que nós pulamos (O dey there oo)
When they say make we jump (O dey there oo)
Nós vamos pular (O dey there oo)
We go jump (O dey there oo)
Algumas pessoas dão cambalhotas (Dem dey lá ooo)
Some people go somersault (Dem dey there ooo)
Eles estão com dor de cabeça, vamos beber panadol (Eles estão lá)
Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
Enquanto isso, o presidente estará comendo (Aí oo)
Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
E o governador vai dey chop
And governor go dey chop

Meu povo se autodey teme demais
My people self dey fear too much
Nós tememos a coisa que não vemos
We fear the thing we no see
Um dia, todos nós vamos morrer
One day, all of us go die
Nós sempre temos motivos para temer
We always get reason to fear
Lute pelo seu direito o
Fight for your right o
Você vai com medo
You go dey fear
A polícia vai bater em você
Police go slap you
Você vai com medo
You go dey fear
Lute pelos seus filhos
Fight for your pikin dem
Você vai com medo
You go dey fear
Você vai com medo, medo, medo
You go dey fear, fear, fear

ai esta
Oya dey there oo
Embaixador vai comer (Lá oo)
Ambassador go dey chop (Dey there oo)
E o governador vai comer (Eles estão lá oo)
And governor go dey chop (Dem there oo)
E o presidente vai dey chop (aquele cara dey lá oo)
And president go dey chop (That guy dey there oo)
Quando eles dizem que nós pulamos (O dey there oo)
When they say make we jump (O dey there oo)
Nós vamos pular (O dey there oo)
We go jump (O dey there oo)
Algumas pessoas dão cambalhotas (Dem dey lá ooo)
Some people go somersault (Dem dey there ooo)
Eles estão com dor de cabeça, vamos beber panadol (Eles estão lá)
Them get headache, we go drink panadol (Dem dey there oo)
Enquanto isso, o presidente estará comendo (Aí oo)
Meanwhile, president go dey chop (Dey there oo)
E o governador vai estar comendo (Oya lá o)
And governor go dey chop (Oya dey there o)

Dey lá o
Dey there o
Dey lá o
Dey there o
Dey lá o
Dey there o
Dey lá o
Dey there o

Desarrollado por musixmatch