Traducir a
¡Ellos!
Yo!
Esto es para todas mis chicas coma, mehn
This is for all my comma babes, mehn
¡Camino de la coma!
Comma way!
Hola! Rexxie pon dis one
Yo! Rexxie pon dis one
¿Qué es esto, oh, coma?
Wetin be this oh, comma
E no termina oh, coma
E don finish oh, comma
Algo se les escapa, oh, coma
Something dey miss oh, comma
Sospecho de ti, oh
I suspect you, oh
Ser campeón no será fácil, oh coma
Champion no be easy, oh comma
¿Qué es esto, oh, coma?
Wetin be this oh, comma
No lo creo oh, coma
I no believe oh, comma
Comot por tus sentimientos oh, coma
Comot for your feelings oh, comma
Jejely siéntate
Jejely sit down
No te hagas venir a decirme mierda ahora, coma
Make you no come tell me shit now, comma
¿No existe la mala energía?
Bad energy bawo?
Voy a cambiarme a otra cosa ahora oh, coma
I go change am to another thing now oh, comma
Mi bebe jupa oh
My baby jupa oh
Te hago gemir al son de la guitarra oh, coma
Make you whine to the sound of the guitar oh, comma
Empiezan a cantar fuerte
Start to dey sing loud
Si te gusta la onda que traigo ahora, coma
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo ologu, Oluwaburna, soy un jigi jigi.
Omo ologo, Oluwaburna, mo jigi jigi
Y si quieres verme, llama a mi nigi nigi (Richie, Richie)
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una sabe decirme que lo tengo, oh, de verdad, de verdad
Una know say me I dey keep am, oh really, really
Mi gente sabe que el dinero está bien, bien.
My people know say money dey ton ba ri mi, ri mi
¿Qué es esto, oh, coma?
Wetin be this oh, comma
E no termina oh, coma
E don finish oh, comma
Algo se les escapa, oh, coma
Something dey miss oh, comma
Sospecho de ti, oh
I suspect you, oh
Ser campeón no será fácil, oh coma
Champion no be easy, oh comma
¿Qué es esto, oh, coma?
Wetin be this oh, comma
No lo creo oh, coma
I no believe oh, comma
Comot por tus sentimientos oh, coma
Comot for your feelings oh, comma
Jejely siéntate
Jejely sit down
No vengas a decirme una mierda ahora (No vengas a decirme una mierda ahora)
Make you no come tell me shit now (No come tell me shit now)
¿No existe la mala energía?
Bad energy bawo?
Voy a cambiarme a otra cosa ahora oh (A otra cosa ahora)
I go change am to another thing now oh (To another thing now)
Mi bebe jupa oh
My baby jupa oh
Te hago gemir al son de la guitarra oh (Sonido de la guitarra oh)
Make you whine to the sound of the guitar oh (Sound of the guitar oh)
Empiezan a cantar fuerte
Start to dey sing loud
Si te gusta la vibra que traigo ahora (La vibra que traigo ahora)
If you like the vibe I dey bring now (The vibe I dey bring now)
Omo ologu, Oluwaburna, soy un jigi jigi.
Omo ologo, Oluwaburna, mo jigi jigi
Y si quieres verme, llama a mi nigi nigi (Richie, Richie)
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una sabe decirme que lo tengo, oh, de verdad, de verdad
Una know say me I dey keep am, oh really, really
Mi gente sabe que el dinero está bien, bien.
My people know say money dey ton ba ri mi, ri mi
Veo una coma allí
I dey see comma there
Veo coma, coma, coma ahí
I dey see comma, comma, comma there
Veo una coma allí
I dey see comma there
Veo coma, coma, coma ahí
I dey see comma, comma, comma there
Tu cuerpo está mal, tu cuerpo está mal, oh
Your body bad, your body bad, oh
Veo una coma allí
I dey see comma there
Con tu pecho falso, con la silicona, niña
With your fake breast, with the silicon, girl
Veo una coma allí
I dey see comma there
Con tu trasero tan grande y tu pierna tan delgada bebe
With your booty so big and your leg your slim baby
Veo una coma allí
I dey see comma there
Dime ¿por qué tu piel es tan clara y tu codo negro, bebé?
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
Veo una coma allí
I dey see comma there
Veo una coma allí
I dey see comma there
Veo coma, coma, coma ahí
I dey see comma, comma, comma there
Veo una coma allí
I dey see comma there
Veo una coma allí
I dey see comma there
Coma allí
Comma there
Este es para todas mis chicas coma, mehn
This one′s for all my comma babes, mehn
¡De la misma manera! (¡Sí!)
Comma way! (Aye-eh!)
