Common Person traducción al Italiano

Burna Boy

Traducir a

(PON pon pon')
(Pon′, Pon', Pon′)

(Funcula, funcula)
(Funkula, funkula)

Sono io che pulisco la tua casa
Na me wey dey clean una house
Sono io che ti lavo la macchina
Na me wey dey wash una car
Sono io che cucino ununu
Na me wey dey cook ununu

Sono io che ti lavo i vestiti
Na me wey dey wash una cloth
Sono io quello che lavora nel tuo negozio
Na me wey dey work for your shop
Sono io quello che haw k ununu
Na me wey dey hawk ununu

Sono una persona comune
I be common person
Ma la mia felicità oh, sii ancora mia (sii ancora mia)
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Tutti hanno un ruolo
Everybody get role
Non significa dire il tuo ruolo, passa il mio (passa il mio)
No mean say your own role, pass my own (pass my own)

Perché na Dio ho messo tutta la mia fede
Because na God I dey put all my faith
Cibo per il mio piatto
Food for my plate
F adatto no fammi tagliare
E fit no do me chop
Mm, equilibrio
Mm, balanso
Anche se le cose non vanno a modo mio
Even as things no dey go my way
Anche in giorni non ottengo proprio niente
Even in days I no get nothin' at all
Mm, equilibrio
Mm, balanso

Sono io quello che guida il tuo autobus
Na me wey dey drive your bus
Fammi guidare la tua bicicletta
Na me wey drive your keke
Mm, equilibrio
Mm, balanso
Sono io che vado in giro
Na me wey dey run around
Sto facendo il lavoro
Na me dey do the job
Mm, equilibrio
Mm, balanso

Sono una persona comune
I be common person
Ma la mia felicità oh, sii ancora mia (sii ancora mia)
But my happiness oh, still be my own (still be my own)

Tutti hanno un ruolo
Everybody get role
Non significa dire il tuo ruolo, passa il mio (passa il mio)
No mean say your own role, pass my own (pass my own)

Desarrollado por musixmatch