Oluwa Burna traducción al Portugués

Burna Boy

Traducir a

Ehn! Estou morto, ehn!
Ehn! mi gbo, ehn!
Ela é essa moça, vai ser você
She be yi mon lo be o
Emi o lo be o
Emi o lo be o
Ela é essa moça, vai ser você
She be yi mon lo be o
Emi o lo be o
Emi o lo be o

Faça-me apresentar
Make I introduce
Para as pessoas que querem me fazer perder
To the people wey wan make I lose
Porque o Senhor também fala a verdade
′Cause oluwa burna too dey talk e truth
E não chegamos ao estágio
And e don reach stage
Por que algumas pessoas querem processar
Wey some people want to prosecute
Quer me pressionar para ficar mudo
Wan press me make I turn mute
O que você vai fazer
Wetin you go do
Faça-me perguntar se você deve dizer na você
Make I ask you if to say na you
Se você tentar colocar a perna dentro do meu sapato
If you try to put your leg inside my shoe
Você vai ver, diga que não é fácil fazer o que eu faço
You go see say e no easy to do wetin I dey do
Faça-os carregar, eu não sou pacífico
Make dem do carry, I no dey peaceful

Eles têm Lord Burna até uma esquina
Won ni Oluwa Burna titi a corner
Eu mesmo devo me ouvir
Ara kuni mi sho gbo mi
Lord Burna não entende.
Oluwa Burna no get e comma
Eu mesmo devo ouvir
Ara kuni mi sho gbo
Senhor Burna até uma esquina
Oluwa Burna titi a corner
Eu mesmo devo me ouvir
Ara kuni mi sho gbo mi
As pessoas sofrem, ele vai descobrir
People dey suffer he go discover
Eu tenho um corpo, me escute.
Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo como e não acontece
Omo as e don happen
Se você está se sentindo culpado, reze para que a música lhe dê um tapa
If you feeling guilty pray make the song slap you
Eu não ouço muitas coisas que eu não sei
I don dey hear many things wey I no gbadu
Eu te digo para ecoar meu amor, então
Make I tell you to echo my love na so
Oh-oh, não seja para eles gritarem
Oh-oh, no be to dey shout
Este é um testemunho vivo sobre o qual eles falam
This na living testimony me dey talk about
Até que você me veja com os olhos você vai duvidar
Until you see am with eye you go dey doubt
Não seja tudo o que você vai ver quando você vai fio
No be everything you go see wey you go yarn

Eles têm Lord Burna até uma esquina
Won ni Oluwa Burna titi a corner
Eu mesmo devo me ouvir
Ara kuni mi sho gbo mi
Lord Burna não entende.
Oluwa Burna no get e comma
Eu mesmo devo ouvir
Ara kuni mi sho gbo
Senhor Burna até uma esquina
Oluwa Burna titi a corner
Eu mesmo devo me ouvir
Ara kuni mi sho gbo mi
As pessoas sofrem, ele vai descobrir
People dey suffer he go discover
Eu tenho um corpo, me escute.
Mo ni ara kuni mi sho gbo

Omo o que está acontecendo o que está acontecendo
Omo wetin dey happen wetin dey sup
Todo mundo quer conversar
Everybody wan talk
O que eles descascam, o que você fala
Wetin dey shele, wetin you talk
Não sei você.
Emi no mo tan so o
Escute, criança.
Omo tan gbo
E se você for para a festa, toque meu gbedu sem parar
And if you dey for party play my gbedu non stop
Quer você goste ou não, eu fico aqui por muito tempo
Whether you like it or not, I go dey here very long
Na gabedu para a rua awon temi wan jooo
Na the gbedu for the street awon temi wan jooo

Eles têm Lord Burna até uma esquina
Won ni Oluwa Burna titi a corner
Eu mesmo devo me ouvir
Ara kuni mi sho gbo mi
Lord Burna não entende.
Oluwa Burna no get e comma
Eu mesmo devo ouvir
Ara kuni mi sho gbo
Senhor Burna até uma esquina
Oluwa Burna titi a corner
Eu mesmo devo me ouvir
Ara kuni mi sho gbo mi
As pessoas sofrem, ele vai descobrir
People dey suffer he go discover
Eu tenho um corpo, me escute.
Mo ni ara kuni mi sho gbo

O que a pessoa fará
Wetin person go do
Wey tey não vai vê-lo falar sobre
Wey tey no go watch him talk about
O que a pessoa fará
Wetin person go do
Wey tey não vai vê-lo falar sobre
Wey tey no go watch him talk about

Atrás disso
Ma lo be o
Meu irmão não vai lá
My brother no go there o
Ehen, ma lo be o
Ehen, ma lo be o
Meu irmão não vai lá
My brother no go there o
Ehen, ma lo be o
Ehen, ma lo be o
Meu irmão não vai lá
My brother no go there o
Atrás disso
Ma lo be o
Meu irmão não vai lá
My brother no go there o
(Feitiço)
(Spellz)

Desarrollado por musixmatch