Common Person traducción al Español

Burna Boy

Traducir a

(Pon pon pon')
(Pon′, Pon', Pon′)

(Funcula, funcula)
(Funkula, funkula)

Yo soy el que limpia tu casa
Na me wey dey clean una house
yo soy el que lava tu coche
Na me wey dey wash una car
yo soy el que cocina ununu
Na me wey dey cook ununu

Yo soy el que lava tu ropa
Na me wey dey wash una cloth
Soy el que trabaja en tu tienda.
Na me wey dey work for your shop
Yo soy el que hawked ununu
Na me wey dey hawk ununu

soy una persona común
I be common person
Pero mi felicidad oh, sigue siendo mía (sigue siendo mía)
But my happiness oh, still be my own (still be my own)
Todo el mundo consigue un papel
Everybody get role
No significa decir tu propio papel, pasar el mío (pasar el mío)
No mean say your own role, pass my own (pass my own)

Porque na Dios puse toda mi fe
Because na God I dey put all my faith
Comida para mi plato
Food for my plate
Puede que no sea gran cosa para comer
E fit no do me chop
mmm, equilibrio
Mm, balanso
Incluso cuando las cosas no van a mi manera
Even as things no dey go my way
Incluso en días no obtengo nada en absoluto
Even in days I no get nothin' at all
mmm, equilibrio
Mm, balanso

Yo soy el que conduce tu autobús
Na me wey dey drive your bus
Déjame conducir tu bicicleta
Na me wey drive your keke
mmm, equilibrio
Mm, balanso
Soy yo quien corre por ahí
Na me wey dey run around
estoy haciendo el trabajo
Na me dey do the job
mmm, equilibrio
Mm, balanso

soy una persona común
I be common person
Pero mi felicidad oh, sigue siendo mía (sigue siendo mía)
But my happiness oh, still be my own (still be my own)

Todo el mundo consigue un papel
Everybody get role
No significa decir tu propio papel, pasar el mío (pasar el mío)
No mean say your own role, pass my own (pass my own)

Desarrollado por musixmatch